When Evil spirit is living in you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

@homeoftastymeals makes FRESH MEALS ONLY โœ…
SAME DAY ORDERS & delivery ๐Ÿ’ฏ

WhatsApp: 0708 319 6079
Located at 63B Adebayo Mukuolu Anthony Maryland Lagos.

Check Also

BrainJotter X Chilox – Could This Be love Challenge #brainjotter #nasboi #chiloxtheexuberant

26 comments

  1. Tao how far with ur guy na๐Ÿคฅ๐Ÿคฅ

  2. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  3. U no won marry ke ๐Ÿ˜ข who born u? u 4get d kind mother wey u get, crazy mother wey no dey take nonsense. Tao bye byeโ€ฆ.

  4. True true evil spirit is doing you lol. Iya Tao that has been celebrating for everybody, e reach her turn you say you no go marry. Won o bi รฉ da ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  5. ๐Ÿ˜… ๐Ÿ˜… ๐Ÿ˜… Wedding wey Dem dey prepare for since you say you no wan marry

  6. O ma ri were if you don't want to marry ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  7. Taooo, wa ri werey๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

  8. Na so i tell my mum this dec na e the woman say she done dey fear me say she they think sayvi fone join one occultic

  9. wen will Tao learn ooooo— im wt mama Tao on this— nibo????? u must marry!!!!!! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  10. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

  11. Lolzzz… I told my mom I want to become father con see as she scatter ground ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  12. She come and show garawa,o WA gara๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿงš๐Ÿงš

  13. ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…we rise by lifting others๐Ÿงš

  14. Home of tasty meals! Na valentine b dis.. Where my package?

  15. Tao with d rhymes ๐Ÿ˜‚
    We rise by lifting others and d music at end gat me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
    ๐Ÿงšโ€โ™‚๏ธ๐Ÿงšโ€โ™‚๏ธ๐Ÿงšโ€โ™‚๏ธ๐Ÿงšโ€โ™‚๏ธ

  16. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  17. Ahhhh you know who your mother is and your saying that ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

  18. Tao looking stunning…. well done

  19. Tao was ever expecting it ๐Ÿ˜…

  20. Iya Tao gave Mama Joshua suspension in other to give the ogbonge in Tao last card๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

    Marriage is by force in Nigeria, interested or not, interest will come by tulasi…

  21. Ofe marry oma rii weree loni tao will not Kill person ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ momma do small giveaway for your famz na๐Ÿงš๐Ÿงš๐Ÿงš

  22. She follow man na problem… She no wan marry na problem.. ๐Ÿ˜…

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *