When Evil spirit is living in you πŸ˜‚πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

@homeoftastymeals makes FRESH MEALS ONLY βœ…
SAME DAY ORDERS & delivery πŸ’―

WhatsApp: 0708 319 6079
Located at 63B Adebayo Mukuolu Anthony Maryland Lagos.

Check Also

Best Of Lasisi Elenu Rants Compilations

Please watch and share and SUBSCRIBE for more information.

26 comments

  1. Tao how far with ur guy naπŸ€₯πŸ€₯

  2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  3. U no won marry ke 😒 who born u? u 4get d kind mother wey u get, crazy mother wey no dey take nonsense. Tao bye bye….

  4. True true evil spirit is doing you lol. Iya Tao that has been celebrating for everybody, e reach her turn you say you no go marry. Won o bi Γ© da πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  5. πŸ˜… πŸ˜… πŸ˜… Wedding wey Dem dey prepare for since you say you no wan marry

  6. O ma ri were if you don't want to marry πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  7. Taooo, wa ri werey🀣🀣🀣🀣🀣🀣

  8. Na so i tell my mum this dec na e the woman say she done dey fear me say she they think sayvi fone join one occultic

  9. wen will Tao learn ooooo— im wt mama Tao on this— nibo????? u must marry!!!!!! πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  10. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

  11. Lolzzz… I told my mom I want to become father con see as she scatter ground πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  12. She come and show garawa,o WA garaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ§šπŸ§š

  13. πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…we rise by lifting others🧚

  14. Home of tasty meals! Na valentine b dis.. Where my package?

  15. Tao with d rhymes πŸ˜‚
    We rise by lifting others and d music at end gat me πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
    πŸ§šβ€β™‚οΈπŸ§šβ€β™‚οΈπŸ§šβ€β™‚οΈπŸ§šβ€β™‚οΈ

  16. Ahhhh you know who your mother is and your saying that πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

  17. Tao looking stunning…. well done

  18. Tao was ever expecting it πŸ˜…

  19. Iya Tao gave Mama Joshua suspension in other to give the ogbonge in Tao last cardπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

    Marriage is by force in Nigeria, interested or not, interest will come by tulasi…

  20. Ofe marry oma rii weree loni tao will not Kill person πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ momma do small giveaway for your famz na🧚🧚🧚

  21. She follow man na problem… She no wan marry na problem.. πŸ˜…

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *