Is like this one os not even alright at all, i go beat you, nothing wey you fit do. Mc lively
Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine boy Agbero😊😎
https://www.youtube.com/channel/UCG6orNVuXIICv9_ifH6msIA
#BrodaShaggi #FineboyAgbero
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Big broda don para🤣🤣🤣
hahahahaha lol Mc Lively dey drop mess like Single hahahahaah
Kikikiki, Subscribe to my YouTube channel for funny videos
Big Broda speak pigin
Pls I personally need dat black Albino and dat Ibadan chicher (Omo Ibadan) for dis house.
Broda Shaggi is da bomb. Me and my comedy crew love him. Like this if you love him as well
Broda shaggi is a born tout 😂😂😂😂
Brodda shaggi i design a cartoon for you and i wanna tag you on instagram but am not on ur follower list pls brodda shaggi am on my knees pls follow me back or follow me ig:@josephdesign123 cause oyibo say a friend in need is a friend indeed tank yoouu
Oga hit me💃
😂😂big brother speak pidgin by force
Biggy u neva see anything… na rehearsals b dat
I swear, this series is better than the real big brother
😂😂😂😂😂
hahahahahaha I die here
Madman wey loss for Oshodi😂😂😂😂
Na was OO
Let me try to do my own
@brodashaggi
This 2 mad men done make biggie drop pidgin😖😭😁😁😁… So biggie u sabi speak pidgin?😁😁😁😁
OMG Big broda speak pigin English….😁😁😁😁😁😁😁
😂😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣😂😂big brother u just start 😘
😂 😂 😂 😂 …. This one off me…. Werey Oshodi meet Werey Obalende 🤣🤣🤣🤣
Lobatan! Biggy don provoke.
In fact dis is no more big brother Lagos, it is big brother house of commotion 😀😀😀😀😀😀😀.
Nice one brother Shaggi 👍👏💯✔
These guys are crazy…..shaggi and lively
Dope
hahaha 😂😂😂😃😃
😂😂😂😂😂😂😂
These ones are obviously going to kill big broda las las 🤣🤣
You guys don let big broda speak pidgin now 🤣🤣🤣🤣🤣