PLEASE ALL HANDS ON DECK !!! . DAVIDO X THECHEFCHI . #REALWARRIPIKIN #CHIVIDO24 #CHIVIDO
DAVIDO WEDDING #CHIVIDO24 TO DO LIST Share PLEASE ALL HANDS ON DECK !!! . DAVIDO X THECHEFCHI . #REALWARRIPIKIN #CHIVIDO24 #CHIVIDO Share
Wedding is one Tim one thing ,why not go
😂😢😅 na God go help me punish you 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 mama the mama have spoken
POS camera 😂😂😂… tell vendors make them no hijack the hashtag
Live contents oo abeg. No b one weh don pass 5 hrs later. As u d record u d post
If u no get iPhone no record give space mk others weh get record
Yes ooo carry your power bank😂
True talk oo
Absolutely right sis😂😂😂😂😂 well done
😂😂😂😂😂
Please everybody should take note ooo
😂😂😂😂😂
🤣
Which one be POS kemera😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 abeg dis lady is too funny
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 love you Sis. True Talk ooooo
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
👍😊😊😊😊😊😊😊
Na God go help me punish you got me laughing
Funny! True
😂😂😂😂😂😂 I didn't sleep.
Currect baby u dey there thank u for loving my chi
Will you pay me to see a clean video you want to hurt your comedy inside😂😂😂😂
Lol😂 true sha
Abeg tell them say I dey sell data for all networks so that network no go fall their hand…
We dey Join una abeg 🎉❤
So funny but true true we must see everything 😂😂😂😂😂