May 23, 2026
Omo!!😅 💥comedy u dey, music na still u 🙌
Ajehhh everywhere go fess blur 😂😂
Musician abi comedian? Which one you belong oga? 😂
Kennyblaq too goodE don blur for his enemy like that
Make baddo sign you boss you too good please try drop like ep make everybody knows what they're missing
Me wey dor put the song on repeat since morning 🥱
The gbedu for this side is raw 🤗 💖
More grace bro ❤
Take me far Baaamiiii
🎉🎉🎉🎉 good 👍 sir
Baba music dey bodyyy…no b just comedy
good morning guys 😊
Who ever took this guy away from me God, please let the person free him ASAP for me🙏.
Hit 💯
Gbam ✋🤚
Na better jam be this
Wagbayi 🔥🔥🔥
You too good baba 😊❤❤❤
💯💯 For you baba 😮
Kennyblaq always delivers quality 🎉
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name *
Email *
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
Omo!!😅 💥
comedy u dey, music na still u 🙌
Ajehhh everywhere go fess blur 😂😂
Musician abi comedian? Which one you belong oga? 😂
Kennyblaq too good
E don blur for his enemy like that