Chronicles of Sabinus (2) – mr funny (oga sabinus)
Share
#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman Enjoy and don’t forget to LIKE, COMMENT, SHARE and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.
This sabinus ehn… Warn yourself o, ask before take people things and also watch well before you speak… You be mumu you dey call another person mumu… You're a mumu man!😂😂😂
Can we pliz see papa Edu pliz 😂😂😂😂
Na waoo even my small 4 years old daughter dey watch the skit immediately say no be sabinus get the car na that other guy na so the thing go, 😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Just when I thought he was going to get this move right 🤣
I can't wait to be like you sabinus
You are my mentor
😂😂😂😂😂😂😂😂
Very short and funny videos. Getting content sef na top notch
To cry no dey taya sabinus lol
😂
U dey open hand e wan beg.. e no dey hard u beg 😂😂😂😂😂
I know papa edu is MAZI 😂😂
I don tire for sabinus aswesr😂😂
Sabinus!, you were not informed too?
I love you Sabinus😂😂😆😆
The face for me🤣🤣
😂💔💔
You are the best Sabin us keep on giving us sweet skit
Nice one
Your mumu no too much
😂😂😂😂😂😂😂💗💗💗
😂🤣😂
The way he cries self 😂😂😂😂❤️
How to contact Ray Exchange Ventures
Can't stop laughing
Love from kwara state..
You were not informed too ?😂😂😂
Sabinus but why😂
Me sef surprised to see mumu inside car… I like this guy too much
I like this guy. 🇬🇭😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
No na me na me fork up 😂😂😂
This sabinus ehn… Warn yourself o, ask before take people things and also watch well before you speak… You be mumu you dey call another person mumu… You're a mumu man!😂😂😂
getting notification from, Mr sabinusis one if my best moment ever
Na today own, I just piss am 🤣🤣🤣
😂😂😂😂
This guy good sha 😹
Aaaaa na sooo ebi ooo ..I was wondering hw come sabinus sitting inside car claiming ownership..u be mumu