The thing be say you guys are into entertainment and that's part of it so mature people go understand. People now just like to dey cos fight between 2 love ones and friends.
I k no vex you supposed know the kind woman you marry she is not like that just because of the enthusiasm in her I k no vex she has Apologised no follow social media na your wife you no fit see another woman like this na just happiness Real w P

A good woman ❤.. no shaking
U get strength to apologize to hypocrites dem
IKECHUKWU ABEG NO VEX NA ENTERTAINMENT AND IT'S WON'T HAPPEN AGAIN PLEASE
I k no vex you supposed know the kind woman you marry she is not like that just because of the enthusiasm in her I k no vex she has Apologised no follow social media na your wife you no fit see another woman like this na just happiness Real w P
Ikechukwu, I beg no vex. Na show abeg. Me and my sister dey enjoy our Igbo marriage. We die here. Sis, I understand from both sides. I no vex.
I plaster for the marriage
You be person wife oh