June 23, 2026
This woman
But it’s a good car at least that the car engine has started. Sabinus well done, 😅you have tried. The brotherhood is proud of you 😅
Healthy poor man
Get in where? 😂😂
My story o when I was out of town and got the news that my dad had bought a car.
I kept imagining the car he got till I came home after a month to see an old Hyundai Excel parked in front of my house
I was devastated
Hahaha. Shesha healthy poor man go buy 😂😂😂
healthy poor man don go buy sisha😂😂
Healthy wetin 😅
Healthy poor man don go buy shisha 😂😂
E. Nor carry Honda Nlr talk say e. Nor Dey
Healthy poor man na bad alias ooo
😂 Sabinus
GLE Be that 😂😂😂
Sabi need serious beat 😂😂
I swear them suppose beat sabi
If not be say u don see surprise finish 😂
Shisha on steriod😂
❤from Warri…
Shisha no be Small 😅
This girl nah crazy person cuz which kind yeye dance be this 😮😮😮😅😅😅😂😂😂
Abeg who advice sabinus to go die e hair cos he con resemble one ogoro for my area😂😂😂
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name *
Email *
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
This woman
But it’s a good car at least that the car engine has started. Sabinus well done, 😅you have tried. The brotherhood is proud of you 😅
Healthy poor man
Get in where? 😂😂
My story o when I was out of town and got the news that my dad had bought a car.
I kept imagining the car he got till I came home after a month to see an old Hyundai Excel parked in front of my house
I was devastated
Hahaha. Shesha healthy poor man go buy 😂😂😂
healthy poor man don go buy sisha😂😂
Healthy wetin 😅
Healthy poor man don go buy shisha 😂😂
E. Nor carry Honda
Nlr talk say e. Nor Dey