Kennyblaq x d flaming brothers band x dele omo Woli at a wedding reception 😂😂😂😂😂

Check Also

Real Warri Pikin Na Clown 🤡 😂 😂

20 comments

  1. O shock dele bakan😂😂😂

  2. Omgoshhhh ooo 🤣🤣🤣🤣👍

  3. All of una watch lock up…. Omo me I. Watch till just now the video too sweet 😂 😂 😂

  4. Kenny blaq for life ✌️💯

  5. ❤❤❤❤❤
    Ogba ni Kennyblaq

  6. You want make him trek go back home? Him first comot him transport money.

  7. Dele shock seh😂😂😂😂😂😂

  8. As how now😂….ko le SE n SE 😂

  9. But all this comedians the use style stingy o😂

  10. Person way use singing as comedy, u wan try am 😂😂😂

  11. Abeg collect your money back
    Him don sing for you

    You too don sing for him collect your money

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *