Kennyblaq x d flaming brothers band x dele omo Woli at a wedding reception πππππ Share Share
O shock dele bakanπππ
Omgoshhhh ooo π€£π€£π€£π€£π
All of una watch lock up…. Omo me I. Watch till just now the video too sweet π π π
Kenny blaq for life βοΈπ―
Dele sef shock.
ππππ
β€β€β€β€β€
Ogba ni Kennyblaq
You want make him trek go back home? Him first comot him transport money.
Dele shock sehππππππ
See Deles mouth π
As how nowπ….ko le SE n SE π
ππππ
Sample π
But all this comedians the use style stingy oπ
Sharpπππ
Person way use singing as comedy, u wan try am πππ
Fulltime draw
Full video pls
π
Abeg collect your money back
Him don sing for you
You too don sing for him collect your money