Check Also
SABINUS NO CHANGE
#chimanotions #viral #goviral #fyp #comedy #peller #sabinus #NigeriaVibes #NaijaLife #bestcomedyskit #funny #comedyfilms #investorsabinus #sabinus #brainjotter …
#chimanotions #viral #goviral #fyp #comedy #peller #sabinus #NigeriaVibes #NaijaLife #bestcomedyskit #funny #comedyfilms #investorsabinus #sabinus #brainjotter …
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I don't know how I came here
this man sabi nwa 😂😂😂😂😂
You are a mumu man😀😀😀
sabinus oooo
Very funny oga Sabinus always come fro problem 😂🤣😀💯💖
We decided to interview a popular mad man in Arochukwu over 2023 election, and this was what we got🤣🤣🤣🕺🕺👇👇👇👇
https://youtu.be/KEpLEPO1exU
Oh God! Sabinwa your mumu no go kill you 😂😂
😂😂😂
If uncle sabinus say him no no wetin carry am come there that means him no no b dat na
🤣🤣🤣🤣🤣
I don't know my whereabouts 😅😅😅😂
Sabinus you be murmur
Waka go as you taka come 😆😆😆😆😆
Oga sabinus you no know your whereabout Lori iro 😹😹🙄🤲🏻
This maan🤣😂
Him say " Na now dem dey explain to me for counter🤣🤣🤣
Na from your dream u follow go there na
But he doesn't know how e take come.
Cam u please take him to remand home