MyFlatmates is a comedy series which airs on Africa Magic Urban DSTV channel 153 at 7.30 (WAT).
Check Also
Phong asked Hong to take care of his mother when she was sick.
#life of a country girl #country cooking #building a new life #real cooking #homeless #starting …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Abeg oo Willie the country hard help a brother
How dare youuuu 😂😂😂😂
my broda,the country hard🤣🤣🤣
na true shaaa
How dare u😂😂😂😂
Oloopa dey H too…my broad the country hard. Best part.
🤣🤣🤣
Make in help us na, we when dey outside nigeria watch anymore no Africamagic here
Mr. Basketmouth Good day, abeg make una try for us na. Abeg make una help us create app or site wey we wey dey outside fit pay to watch am or if e dey possible una fit put am for irokotv. Abeg i use God beg una.
Lol how dare you by proxy. Obus na my guy. Infringement🤣🤣🤣
How dare you?
HOW DARE YOU.. HOW — DARE— YOU!!🤣🤣