Nigerian Mothers And Their Microscope Eyes On Duty 🏃🏾🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️

Nigerian Mothers And Their Microscope Eyes On Duty 🏃🏾🤦🏽‍♂️ Itohan Don Enter

Check Also

#funny #mrfuuny #comedyfilms #mrfunny1 #greenscreenfun #comedymovies #duet

44 comments

  1. Power Rangers😂😂😂😂😂

  2. When I married your father I no weatin him see the whole bed ba blood because say I never know man till we marry got my Ribs cracked

  3. Them rub catarrh for my eye🤣😂😂😂

  4. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤🎉OMG!!!! II AM ROLLING ON THE FLOOR GOD THIS VERY HILARIOUS

  5. Pikin wey still get mouth odour done get belle

  6. "Iye ooo iye ooo" 😆… "abi dem put catarrh for my eye?" 😆

  7. “Salobua!” 😅😅😅😅

  8. What is Lasisi's problem with Benin Mother's o? 🤣

  9. Me looking at itoha always makes me laugh 😂

  10. My enemies will laugh at me 😂😂💔

  11. Who do me like this 😂😂😂 eh itoha

  12. Hahaha!
    Correct Benin woman and their drama!
    Lol

  13. Please abeg make una reach out to me because I need your help 🥺 please guys sincerely…. The wey things be for me like I have no hope of better living right now financially and family dey also abeg …. I know how it feels for me but I have no choice of let the whole world knowing my problem and I'm not making this out for fun… please @brainjotter and like of other make help Ooo make I no go commit peace unto you 🥺

  14. Pikin wey still get mouth odor 😭😭😂😂😂😂😂😂💔

  15. It has to be “the bloooood of Jesus” for me😂😭

  16. I saw it 4 months ago 😂😭

  17. 🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  18. African mothers first worry is enemies and what neighbors will say, 😆 🤣

  19. As I hear that favorite song "Jesus is the sweetest name I know"!! I have no option than to press pause and laugh my ass out🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 b4 I continued. Lasisi no go kill person

  20. 😂😂😂 you're so talented, Lasisi! The Benin part is so accurate 🤣

  21. 😂😂😂😂 pikin wey still get mouth odor

  22. Pikin wey still get mouth odour don know man😂😂😂💔

  23. That background laugh ehn. Hahahahahaha hahahahahahaha

  24. Pikin way still get mouth odour don carry bele 😂😂😂😂

  25. 😂😂😂 😂
    Pikin wey still get mouth odor 😂😂😂

  26. 😂😂
    Blood full which bed?
    *Everyone passed out

  27. Wetin I go tell Reverend?😂😂😂😂

  28. Jesus is the sweetest name I know, Lasisi and this song 5&6

  29. Mama Lasisi never pick beans finish! 🤣🤣🤣

  30. The whole bed, na so blood full the house..😂..Mama Lasisi oo..😂

  31. Pikin wa get mouth odors 😂😂

  32. Go collect PVC na pregnant you carry come 😂😂😂

  33. Lol basket of tomatoes 🙆😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *