Sabinus x Nduka the egg donor

Sabinus and Nduka in this premium comedy

Check Also

Yomi Casual Stan Nze Real Warri Pikin shine at Ned Okonkwo wife Ichechi 40th birthday party

17 comments

  1. Which egg? 🤣🤣🤣 Them dey donate am?

  2. 😂😂make unah pity sabi oo😂😂

  3. Nduka the only challenge wey Sabinus get😂😂😂😂😂😂

  4. So na d testicles be d egg. Una well done oo😂😂. Una confuse me las las

  5. Give dem d yoke 😂😂😂😂😂

  6. How you go ask man if e be the first time him spread leg 😂

  7. Some people too do ooo😂😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *