Check Also
Cute Girls vs Mr. Head😂 #funny #roblox #shorts
Cute girls vs Mr. Head😂 #roblox #funny #shorts #like #viral #trending #roblox #robloxedit #robloxshorts #robloxgames …
Cute girls vs Mr. Head😂 #roblox #funny #shorts #like #viral #trending #roblox #robloxedit #robloxshorts #robloxgames …
Is the background song for me??
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Say you will ask Donna Trump to revise the VISA embargo 😂😂😂😂
😂😭😂
Basket🎉
Legend na Legend!!!
Tinubu reigns supreme
LEGEND 👏🏽
Suffer head. Like a twinkling of the eye your time has passed. It is time for Jesus to run things.
AP wetin? No try am bros basket mouth 😂😂😂😂, we love you though.
Broom Dey cause dust make I mop and water 😂😂😂
Creativity. But make una go the show ooh
Creativity. But make una go the show ooh
Creativity. But make una go the show ooh
Creativity. But make una go the show ooh
Thank you for spreading the message.
Say all roads in Nigeria go dey panke,like London roads😂😂😂
You support Buhari that year na 😂
😂😂😂😂😂😂 king of pr
Werey😂 !!!..join APC na…do ADC join..na AAC we be…
Bastard😂 that's why your marriage scattered
Say you'll invade USA and change regime within 12hrs
Judge and jury on parade…"ee no go work" LEGEND💥
😂😅Guyy you well. Broom dey spread dust. Look at you bastard! Fooool! 😂
Share yam , ukwa,😂😂
This guy too think kai
Tell them say you dey give solar…😅
APC be like Terrorists Group Now! Once anyone say e dey support APC Now instantly the Whole Nigerians go dey Against the Person Automatically😂😂😂😂 Everybody hate APC🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Try join APC make only you they attend all your shows with your family
You no tire Keh Basket mouth 🤣. Insults and dragging from Nigerians go humble you ajeh. 😂
Share beans, i dey sell improved chacoal stove😢😂😂 Apc all the way…
😂😂😂BasketMouth Just Try Jesus Christ. He don't Begin dey Rule us from Heaven already, and dem dey bring am for us SOON. Just forget APC and try Jesus. Jesus get better Sense oh!!!
😂😂😂😂
Abeg join apc i need rice
That’s y ur marriage scattered 😂
No try am sey u wan support Apc u go collect woto woto woto 😂
Why the loooooooong thinking na..😂😂😂😂
Sell apiti
Join all the Cult home and abroad the show go sell … APC no sure
“Look at u batsard that’s why ur marriage scattered”😂😂❤
If I hear AP alone na your body go tell you kokoma join PO every thing na one hand
Oga go sit down if you no no wetin to talk 😮
Head don full😂