Papa Edu and his family 🤣 (mr funny) (oga sabinus)

#OGASABINUS #MRFUNNY #Mumuskits #mumuman Enjoy and do not forget that I like, comment, share and subscribe after watching and also turn on your publication notification to keep up with more videos on your way.

Check Also

10 over 10 song by NASBOI

10 out of 10 NASBOI songs #9jamusic #NASBOI #afrobeats #9JABEATZ

48 comments

  1. You mean am?😳…😂😂😂

  2. Sabinus your comedy is too good

  3. 70 years old man
    This man 😁😁

  4. Chai Sabinus ❤️❤️❤️

  5. your mumu no too much sabinus

  6. Papa Edu, don't walk out of that gate 😂😂

  7. Sabinus reping the Garden City bigtime.
    You think say you dey wise!😂

  8. The Blue shirt man is getting to be my favorite 😍 💙 👌 🙌

  9. Sabinus no be lie oh you no too dey cry like before and you dey dull this time make u no loosgard abeg add more effort for your cry and more update I greet you my man

  10. Abeg wetin be the website of the luxury jewelry site?

  11. Am watching from UK and I love this guy

  12. Make edu family no go kill sabinus for us o 😂

  13. 😂😂😂😂😂 this papa edu sef

  14. My generator the thing don lost

  15. Who already liked before watching lol 😂😂😂😂😂😂

  16. Papa edu na gangster, Sabinus come make we go sell edu sharply

  17. 😂😂😅😅😅😅😅 Mumu

  18. Thank God edu no kill you 2020 this year 2021 edu papa appear RUN oooo 🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️🏃‍♂️

  19. 70yr old man your mumu no do you

  20. Sabinus na prison you dey🤣🤣🤣🤣

  21. Mr funny🤣🤣You no go kill person

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *