JITE & TEJIRI MEETS THERAPIST

Check Also

HER WEAK POINT || Mark angel comedy / yawa skit / Mr macaroni / Sirbalo studio

39 comments

  1. Thank you my flatmate😂😂😂😂😂😂😂

  2. Take away to last for three days 😅😅😅

  3. Chief 😂😂😂😂😂😂😂

  4. Prosper added more materials 😂😂😂

  5. This prosper is a joke 🤣. Who sent you buy those things 😂😂😂

  6. Mimi friend your papa before?😂😂😂

  7. I'm enjoying this Flatmates series❤

  8. Prosper has finally gone gaga😂😂

  9. Wetin bring shidima ynash come the talk na oga landlord 😊😊😊😊😊

  10. Prosper is really a mad man of My flatmates 😂

  11. E reach to ask chief weda mimi friend him papa before

  12. I nor want make u make history for Nigeria as tho first counselor wen dem beat😂😂😂

    ❤from Warri…

  13. Tejiri nor dey lock toll gate oh 😂😂😂😂😂

  14. Comedy or not. The cultural stigma of "Na who dey crase dey go see therapist" must die. We as a nation need therapy for all the generational trauma and abuse we people don undergo. For Una wey no understand wetin I mean abeg ignore this comment no come dey @me. A word is enough for the word ❤

  15. Mimi go soon kill chief 😂😂😂

  16. She did it, you did it, I did it, let's kill ittt

  17. Therapist wey dey call eba light food 😂😂

  18. Clitus is evil they should live in the same apartment with Obus. They match

  19. Everybody mad for this show!!😂😂😂😂

  20. 20 years of barmanship 😂

  21. If you cut that eba!!!😂😂😂😂

  22. I go save 😂😂😂😂😂😂😂 who be dis refugee

  23. This Prosper is a terrorist. You people like doing it raw

  24. Counselor no send their papa😂😂😂. E still dey eat dey sweat

  25. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  26. You did it, she did it, I did it, so let's kill it 😂😂😂😂😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *