Beautiful scenes at Trost Ekong Charity match in Uyo.... #wizkid #london #rema #sabinus #burnaboy #shallipopi #supereagles #afrobeat #itoldthem #davido #asake #kizzdaniel
Sabinus to replace Osimhen😂✅🥂
Oga sabinus😂😂😂😂 man of the match
Odunmodu na werey 😂😂
Them wan just dey dis our new national anthem disgrace our own NFF now we get two upcoming WCQ this month how our players wan take sing this anthem 😢
Na national Anthem ,BE Nigeria problem ??As them change national Anthem ,let them change their behaviours too
Half of this video na national anthem
The Anthem too long na.
This is just awesome 😎😎😎😎our anthem na make me laugh tired 😂😂😂😂
Poco lee nor just know anything for the national anthem 🤣🤣💔💔
But this changed National anthem sweet pass the old one oo
Everybody just keep quiet na wa Nigeria my country
Nobody sabi sing dis our national anthem 😂😂😂
What a good time to be alive
I just love this my country Nigeria for some reasons
This new anthem na rubbish
See as sabinus stand 😂
This our new national anthem lomg die,.the camera even cut 😂😂😂😂.
Sabinus Man Of The Match 😂😂😂😂
How???😂😂
Thanks for watching