Abeg on light make I hear watin him talk

Check Also

Sydney talker Vs De General latest Comedy videos 2021

Don’t miss the latest comedy videos of Sydney Talker Vs De General 2021

26 comments

  1. This guy looks arrogant 🤣🤣🤣

  2. This is super funny 😂😂😂
    Thank you Lasisi. We need more job interview episodes. Please come back to Josh2funny, we miss you there. ❤ from India 🇮🇳

  3. Nas boi nor really normal 😂😂😂

  4. Lasisi, answer that question first so we can move to the next agenda 😂

  5. See as Gilmore dey look two of them 🤣🤣

  6. I love Lasisi pass my papa bro dey give me joy😂😂

  7. Nobody Dey talk how how Gilmore resemble pawpaw with tha cap 🧢 😂😂😂

  8. This Sonia we never see am before aje 😂

  9. Oga Doyin was an ashawo or not?😂😂…. Answer that one first then we can move on with the conversation 😂

  10. Nas why this your bear bear be like cotton wool 😂😂😂

  11. The brushing slap and d continuous ashawo reference 😂😂😂

  12. But e vex lasisi normally forget skit😂

  13. But doyin turn ashawo or na lie. Make we clear that one

  14. Lasisi had to hold himself back really hard not forgetting its a skit!😂😅😅

  15. Sonia wey no ever answer you 😂😂Lasisi na just mad man wey dey wear suit 😂

  16. 😂😂 Wetin wetin wetin wetin wetin wetin be this naw 😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *