Carter Efe links up with Sabinus in Port Harcourt and flexes his luxury cars #carterefe #sabinus Share Share
Sabinus say na person Compound. Say e no get money oo😂😂
Which car we won entry 😢😢
Why everyday Jesus
You too dey spit
I wont you to come to Ghana bro to come see shatta wale
Yh bro
You talk too much
E Red ❤
Na Comedy skit give sabinus this kind money
❤😊
Sabinus don mad 😂😂 na person compound oo😅
Kai cenat but Nigeria version
NH the spit u dey pour for camera
Make Ur camera blur nh
Sabinus say nah person compound ooooo 😂
W you in the fucking chat
I no see kolu here oo.. where is kolu?
Where the luxury car😂😂😂😂😂😂
Any small thing "Jesus" make una leave that man alone nah 😂
Sabinus is actually a very humble guy in real life
Like the way this contents dey pay ehn
Na person compond. 😅😅😅😅😅😅
Shat😂
e don tay wey sabinus don hamma. I love you guys… keep it up 👍
Sabinus sabi disguise eeee😢❤❤😂😂😂
Nobi rain na Carter saliva..🤤☹️
Emmyblaq king🦅
Carter u over do ur tinx jst try & act matured a little & stop pouring saliva out Al d time talking
Sabinus smart guy.. 😅