Check Also
If I Married Basket Mouth, Insulting Me Online Won’t Change Anything – Miz Vick. #pulseshorts
Connect with Pulse Nigeria Β» Read and watch through our website: http://www.pulse.ng Β» Like us …
Connect with Pulse Nigeria Β» Read and watch through our website: http://www.pulse.ng Β» Like us …
She say nosa why she dey call my name na
Na sister gangan be ELENU πππ
Jake Paul na fairy on a normal day, still got $90M+ for the defeat π
Baba your wife na gobe
π,
which 1 is egusi soup inside ear again
Nawawooo π
Kill him, as how naπππππ
That kill him was very personal
Na person papa you say make them kill so this womanππππ
ππππ
So your Edo name is Nosa? Sweet π
Your wife too realπ π
Say na kill himππππ
Omo this couple sha ππππ
ππππ
See the way una two Dey gossip for house
Na this person but Tyson? Film tricks.
Omo I dey like this kind wifeππ
Na okro commot from the guy earπ
Having woman who can relate to moments is the one of keys to βpeace of marital lifeβ π β€
πππ
I think say na film them dey act ohhh
πππ….Lasisi na Nonso female….Nonso na Lasisi male. Dem beat egusi soup comot from him ear…Dem beat am wetin way no good. Baby Rain go say dem pound fufu comot for him body…as na battle of the foodies….ππππ
E say Joshua beat him life π
Which one be egusi soup again?? πππ
Dem beat egusi soup comot from en earπ
Didnβt bother watching the match cos I somehow knew the outcome… but omoh your wife like vawulence ooππ
Lwkmd oooo, wahala
ππππ
ππ
This you wife commentary dey scare me,
She just shouted kill him!!!!
Instantly made a call saying "the guy cannot stand again"
She say kill him. Ahhhh. Wetin Jake Paul do you naaπππππππππ
Omo πππ
I don't understand why she's shouting… Like una expect Jake Paul to beat AJ normally??? πππ