Breaking News

Motherland will never disappoint

Check Also

Family of 3 reborn back 18years-old.Dad and son become handsome guy,Sexy mom become heartthrob!

This script channel is authorized; Unauthorized use is strictly prohibited and will be subject to …

46 comments

  1. Anaconda ke? How na? 😂🤣😄😂

  2. "Na attack"
    Exactly 😂😂😂

  3. Osalobua! Any small thing na attack for Nigeria😅😂

  4. Only the picture of a snake is enough to break me down. I keep praying never to meet a snake anywhere

  5. African mothers No 1 exajurators😂😂😂😂😂

  6. "Where you see Cobra 🐍" 😂😂😂😂😂😂😂😂
    Snake wey you never see u don give am name 😂😂😂😂😂

  7. That's My Edo mother for you Guys 😂😂😂😂😂😂

  8. Serpent don enter my house 😂😂😂😂😂

  9. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
    My belle ohhhh

  10. Na Nneka the pretty serpent come visit Mama Lasisi .😂😂😂

  11. Nepa come finally take light😂😂😂

  12. Lmao…snake dey cute 😮😂…. Laishey indian 😂….

  13. The shake wan go teif jollof

  14. Yess ooo na holy ghost fire straight 😂😂😂😂that is when the smokers or egbon adugbo are useful 😂😂😂

  15. Lolz I trust my mama if nah she, so carry cutlass go kill am, very brave woman,I don't know why am not like that, me way Sabi fear😂😂😂😂

  16. Why are you always selecting beans?

  17. Tha blooooood if Jesus 🏃🏻‍♀️😹😹😹

  18. Mei hin carry handcuffs 😂😂…for snake???😅😅😅

  19. 😂😂😂😂why the ozwor😂😂.

  20. A lasisi go call that man wey dey smoke igbo for bustop

  21. You and George dey mad😂😂😂😂

  22. I don miss Lasisi and Anayo school days😂😂😂

  23. You no said ne village people, blood of Jesus

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *