Papa Benji Specials brings you the funniest combinations and highlights from your favorite episodes. Classic punchlines and best moments, all in one place. Subscribe for more laughs every week!
Check Also
Welcome to Mama Russian
Provided to YouTube by DistroKid Welcome to Mama Russian · Eisenmann · Veit Wehlmann Welcome …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
❤
Noble na mad man. Know this and know peace
Try understand Mr Noble at your own risk 😂😅
Ogah say e no like make dem cut him story 😂😂😂
Guy Wetin be this
Mumu me go dey wait make I hear the story complete and yet the story no want complete
Wetin make I like gossip like this na?😂😂😂
😂😂😂😂who be this Noble Guy??
Story no dey finish for e mouth
This guy is an expert at public speaking
😂😂😂Mr Paul don scatter party oo, you can never understand him.
I don't know how to stop watching, somebody help 😂😂😂😂😊
Paul Again 😂😂😂
This guy gave me a headache 😂😂😂😂😂😂😂😂
Ahhh Mr Noble hoase dey piss for 2week no stop!!!!!!😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤
THIS SERIES 😢 I AM REALLY ANNOYED
Just when you think you understand Mr. Paul, boom here comes senior confusion. 😂😂😂
I’ve missed Mr. Noble. I sure say even Sabinus go bow. 😆😆
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
dont try to understand Mr Paul
😂
Mr Paul is mad or crazy 🤣
😂😂😂 really miss this show
E no reach 2weeks
Na just 1 week and 7 days
Please bring back the show 😢
Noble the story teller 😅😂
Abeg make this Paul no kolosy (run mad) one day
Poor man no dey play with him destiny 😂
Oga Bright, well done. We really miss Papa Benji
My name is Sean Withermen
Horse dey piss two weeks na the way professor shout whatt off me😂😂😂😂😂
Managing my Destiny 😅
Goat dey bark 😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Bring back this show 😂😂😂
Mr Noble- Best in gibberish 😅😂
Noble is not from this world 😅😂
Mr Paul 😂😂😂😂😂😂
Unkin that has no kin
Thank you for bringing back these clips from Papa Benji