SABINUS NEVER SUCCEEDS #sabinus #brainjotter #viral #viralvideo #fyp #comedy #video

Check Also

Real warri pikin dressing uju her new born so adorable

21 comments

  1. My family bi this 😅😅

  2. But this man talk o, na small remain make he become Goliath o😅

  3. 😂😂😂😂😂❤❤❤❤

  4. He hug Sabinus like him junior bra😂

    ❤from Warri…

  5. Taller is my man
    I like how he responses
    Na ma family bi dis 😂😂😂😂

  6. 😂😂😂😂 whenever Sabi and this bros dey skit, 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  7. Omo he use style enjoy that hug 😂

  8. That first slap was real o 😂

  9. 😂😂😂😂😂 funny man Sabinus

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *