THE OFFICIAL TRAILER FOR “BASE ON STREET” – SEASON ONE

Get ready! November 13 – 7pm #Basestreter #comedy #realwarripikin #bella #November13 #comedyseries

Check Also

Thunda go fire all of una wey drag real warri Pikin Husband into her mistake with Timaya Ikechukwu

Na Thunda is going to shoot all the wey and drag the real warri husband …

41 comments

  1. Why can't i get part 7 😢😢😢😢😢

  2. Notification fully on ❤❤❤❤❤❤

  3. Dis two combo is 🔥🔥🔥🔥

  4. Na Alvin carry me reach here ooo

  5. Just waiting for 7pm
    All my notifications is horn 🤣🤣🥰🥰🥰

  6. Wow😂😂u na too much🎉🎉🎉

  7. Na all work Una do for Lagos 😂😂I cant wait notification dey on

  8. Head burn 😂😂
    No fish for stew 😂😂😂

  9. I thought it'd today that is supposed to be posted
    I have been waiting 😢

  10. We are waiting o😂😂😂

  11. Dis too people sha 😂😂😂😂😂

  12. Can't wait o🤣much love

  13. I love u ❤ mommy realwarri pikin.. omo na so I carry my belle come see u for liesure park

  14. I can't wait o😂😂abeg drop am

  15. 😂😂Werey people 🤦🏾‍♂️

  16. RWP do jhoor 🤭😌
    Am starving😂

  17. My sisters cooked …can't wait 🔥 😂😂

  18. 😂😂😂😂😂

    I can’t wait oooo

  19. I can’t wait 🔥🔥🔥🔥

  20. 😂😂😂😂😂
    Can’t wait

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *