He talks trash about a woman in front of her husband and what happens next will shock you
Watch and drop a comment
Please like and Subscribe to Realwarripikin Channel
He talks trash about a woman in front of her husband and what happens next will shock you
Watch and drop a comment
Please like and Subscribe to Realwarripikin Channel
Kenny Blaq X Johny Drille Best Sket of Canto Comedy Ever🤣 | #funny #ruthkadiri #shorts …
😂😂😂no be small tin leg
I think you are not normal 😅
Juga handshake sha 😂😂😂😂😂😂😂😂
Promo>SM 😂
Na so some guys dey talk any how about woman because them nor get respect for women
Laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 wor kill me, iron make we dey go that burst my head 🤣🤣🤣🤣🤣🤣👍👍
Abeg, I just hope say na just acting cos that JUGA TOO FUNNY 😆😆😆 EWOOO, THE WAY THEY EVEN CARRIED HIM SELF, E TOO FUNNY
I love Real warri pikin so much. God bless you ma💯💯💯🙏🙏
Juga feels so confident while carrying him…. stop discussing about women wrongfully..
Mad people everywhere…this is common in hood gatherings
Stupid people spoiling ladies for interested suitors….i
Good lesson 👏👌👍. Guys keep lying about ladies that they haven't even gotten the courage to approach in streets. Bad behaviour 😒
I just love her vibe
😂😂😂😂
The guy say, Iron make we dey go😅
Hahahahahahah "later guys pray for me"
Juga
8:21 Juga wan dissapia 😂
Juga dey for all neighborhood
I say na Iron may we Dey go 😂
LoL, it's the guys pray for me that got me laughing, he knows hin own don done
This one don go vex warri pikin lol. No vex for am sist… e good as you treat e fvk up. Alternating pidgin and proper English has got be a super power of we Deltans
Is common in Nigeria this is how they destroy peoples names. Jobless and hopeless some of them.
I love this❤
Omo I love juga
What is the name of this Gbagyi man??
#Gbagyi2theWorld
I feel like knocking juga head! The guy dey annoying 😂😂😂😂
Juga too good 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂