Check Also
Mr Funny Dummy got CAUGHT! in BARRY PRISON RUN OBBY HARD MODE New Update Roblox Gameplay Walkthrough
Mr. Funny Dummy got caught! in BARRY PRISON RUN OBBY HARD MODE New Update Roblox …
Mr. Funny Dummy got caught! in BARRY PRISON RUN OBBY HARD MODE New Update Roblox …
Sabinus say na person Compound. Say e no get money oo๐๐
Which car we won entry ๐ข๐ข
Why everyday Jesus
You too dey spit
I wont you to come to Ghana bro to come see shatta wale
Yh bro
You talk too much
E Red โค
Na Comedy skit give sabinus this kind money
โค๐
Sabinus don mad ๐๐ na person compound oo๐
Kai cenat but Nigeria version
NH the spit u dey pour for camera
Make Ur camera blur nh
Sabinus say nah person compound ooooo ๐
W you in the fucking chat
I no see kolu here oo.. where is kolu?
Where the luxury car๐๐๐๐๐๐
Any small thing "Jesus" make una leave that man alone nah ๐
Sabinus is actually a very humble guy in real life
Like the way this contents dey pay ehn
Na person compond. ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐
Shat๐
e don tay wey sabinus don hamma. I love you guys… keep it up ๐
Sabinus sabi disguise eeee๐ขโคโค๐๐๐
Nobi rain na Carter saliva..๐คคโน๏ธ
Emmyblaq king๐ฆ
Carter u over do ur tinx jst try & act matured a little & stop pouring saliva out Al d time talking
Sabinus smart guy.. ๐