PLEASE SUBSCRIBE! This is Mc Lively’s official YouTube channel, welcome to the Liveliest Man Alive channel. You’re not living if you don’t laugh. — #McLively #NigerianComedy #NigerianComedy2020 #LiveliestManAlive #comedy #funnyskits
Check Also
Cute Abiola gift him parents new house to mark his birthday 😊
Skit maker, Abiola Abdulgafar, popularly known as Cute Abiola, has gifted his parents a new …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
😂
U go explain explain tire 😆😆🤧💔
Anything to ease your pain 💯🤷🏾♂️🤣🤣😈😈🕺🕺
No be nw mr. Michael….we will come for arsenal later😂😂😂😂
Vivid imagination 😂
Talk normally jor😂
Stop driver for now till end of may please… Arsenal go break your heart and it will all end in tears
Evidence saved! Coz I'll repost when time comes
Omo arsenal can not win the league, just go sleep 😢
See as ur face de swell.
U no fit sleep
U don too cry
It's good that you guys are consistent. Consistently getting 2nd
Ur mind go dey until u draw Newcastle 😂😂😂
Lol 😢
This one wey Baba use Simple n Correct English today so , na sign say coast no clear oh 😂
But Barrister! You’re still speaking English naa 😢stooooopppppp iiiiiittttttttt
E be like say una no know Pep and mancity for this stage of season.. Go ask liverpool fans
Your eye go soon clear!!! Make I adjust my chair Dey look you 😂😂😂
All stages of grief re ke 😂😂😂
Win which league smh 🤦🏽♂️
Na man city get league bro
Stumbling+block=
Oga the league don go
😂😂😂😂 good luck bro
Go and sit down.. You don dey lose now you don dey speak English.. Internet is no longer agog yo 😂😂
You go cry😂
Arsenal don make bro depressed na okro una for take
I dey with you! 🥰🎯
Bro, I checked the word "bottle" on Oxford dictionary and guess what was used as e.g "Arsenal will bottle the league again".😂
Eyah still dey give urself hope😂😂😂 the more u never give up the more it hurt you 😂😂😂 u go cry tire u never see anything .
if delusional had another name it will be called arsenal fans
Why is radio not overr today
This kind of attitude is the reason many don't want Arsenal to win.
If you win it, I'll become an Arsenal fan.
Ehyaa, I pity you and others
Na to sack Arteta I dey wait for, at least that one na my own trophy.
Do you remember over radio, it means it’s over 😂
We will carry the league
First stage of grief: Denial 😂
Bro forget it, it’s over
Bro calm down oh. If you don't win this league, we go come for you oh 😂
Bro, u go faint o 😂
Hmmmn. It be like so. So you never see Arsenal win league as a fan before
Overrrr radioooo overr radioooooo 😂😂😂😂
Dey play… Arsenal bu ndi eriri eri
Ultimate cope!
🤡
Lively and Explanation 😂😂😂
If arsenal win EPL make I die