Can’t take chances πŸ˜‚

Check Also

I Never Expected it 😱| MR MACARONI | BRAINJOTTER COMEDIAN | OGA SABINUS | OGB RECENT | YAWA SKITS |

#brainjotter #ogasabinus #yawaskits #comedy #funny #viral #video #trending #millionviews #500kviews #1millionviews #mrbeast #ishowspeed #sirbalotv #mrmaccroni …

28 comments

  1. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚β€β€β€

  2. You be confirm olodo Tao na for slap u sharp. See as u dey eat

  3. I dey see femi mecho for her face just now

  4. Please πŸ™ take it easy ooooo πŸ˜‚

  5. But I don't think it's healthy sha o

  6. awon wobia meji, i sha wan eat ooo

  7. If Qadiri jam you guys for there ehn! Unna don enter soup. E mura sii

  8. Taoomaa you no dey chop egg? Na wa oo

  9. na "Waka" una the tell una self ??? πŸ˜‚πŸ˜‚

  10. Taaoo chop eggg! chop eggii!!πŸ‘€πŸ‘€
    you no sabi eat oπŸ˜‚πŸ˜‚

  11. Omo some ladies too dey chop o πŸ˜‚

  12. You friends wil be messing like crazy o, she too love eggs

  13. I actually don't really appreciate people who put their mouth in the food while eating with others 🀒

  14. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  15. You guys would need some water in order to prevent being choked😊

    The other lady was just after the eggs..lol😁

  16. Use rice next time and a lot of meat (chicken) or shawarma or pizzaπŸ•.. Indomie gets cold fast.

  17. Iyakomi dakun right ni o ma lo, fi jeun, abi na camera change am?

  18. Na only egg this one know

  19. Why does she look like kiki

  20. Na Ojoro be this ooo
    Taooma is allowing you the chew finish ooo
    She just dey chop egg πŸ₯š

  21. Queen Taoma πŸŽ‰πŸŽ‰πŸŽ‰ Egg love ❀️ gather here

  22. This your friend just dey suck eggπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­

  23. I'm hungry 😊😊😊

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *