August 24, 2026
Haaa, aunty Faye
😂😂😂😂😂❤❤❤
You be confirm olodo Tao na for slap u sharp. See as u dey eat
I dey see femi mecho for her face just now
Please 🙏 take it easy ooooo 😂
But I don't think it's healthy sha o
awon wobia meji, i sha wan eat ooo
If Qadiri jam you guys for there ehn! Unna don enter soup. E mura sii
❤️
Taoomaa you no dey chop egg? Na wa oo
na "Waka" una the tell una self ??? 😂😂
Taaoo chop eggg! chop eggii!!👀👀you no sabi eat o😂😂
Omo some ladies too dey chop o 😂
You friends wil be messing like crazy o, she too love eggs
I actually don't really appreciate people who put their mouth in the food while eating with others 🤢
😂😂😂😂
You guys would need some water in order to prevent being choked😊
The other lady was just after the eggs..lol😁
Use rice next time and a lot of meat (chicken) or shawarma or pizza🍕.. Indomie gets cold fast.
Iyakomi dakun right ni o ma lo, fi jeun, abi na camera change am?
Na only egg this one know
Dis oda babe chop 2 egg once
Stomach ache incoming
Why does she look like kiki
😂
Na Ojoro be this oooTaooma is allowing you the chew finish oooShe just dey chop egg 🥚
Queen Taoma 🎉🎉🎉 Egg love ❤️ gather here
This your friend just dey suck egg😂😂😂😭😭😭
I'm hungry 😊😊😊
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name *
Email *
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
Haaa, aunty Faye
😂😂😂😂😂❤❤❤
You be confirm olodo Tao na for slap u sharp. See as u dey eat
I dey see femi mecho for her face just now
Please 🙏 take it easy ooooo 😂
But I don't think it's healthy sha o
awon wobia meji, i sha wan eat ooo
If Qadiri jam you guys for there ehn! Unna don enter soup. E mura sii
❤️
Taoomaa you no dey chop egg? Na wa oo
na "Waka" una the tell una self ??? 😂😂
Taaoo chop eggg! chop eggii!!👀👀
you no sabi eat o😂😂
Omo some ladies too dey chop o 😂
You friends wil be messing like crazy o, she too love eggs
I actually don't really appreciate people who put their mouth in the food while eating with others 🤢
😂😂😂😂
You guys would need some water in order to prevent being choked😊
The other lady was just after the eggs..lol😁
Use rice next time and a lot of meat (chicken) or shawarma or pizza🍕.. Indomie gets cold fast.
Iyakomi dakun right ni o ma lo, fi jeun, abi na camera change am?
Na only egg this one know
Dis oda babe chop 2 egg once
Stomach ache incoming
Why does she look like kiki
😂
Na Ojoro be this ooo
Taooma is allowing you the chew finish ooo
She just dey chop egg 🥚
Queen Taoma 🎉🎉🎉 Egg love ❤️ gather here
This your friend just dey suck egg😂😂😂😭😭😭
I'm hungry 😊😊😊