I Dey Send Plenti Celebrities Dm And Dem No Reply – BrodaShaggi

BrodaShaggi dey advice all upcoming content creators say make dem no let background affect dem. He say if to say e wait to buy camera and make sure say everything dey perfect e for no dey where e dey now. #chookmouth

#papisoldoutshow with Papi evri Wednesday 9am-11am

Check Also

Shelton Family VS Couples Chronicles 😂 Don’t Watch If You Are Not Ready To Laugh & Learn

#funnybros #couplescomedy #funnybroscomedy #couplestherapy Watch the latest Naija comedy skits featuring the Shelton family and …

One comment

  1. Thank you Papito for bringing Broda Shaggy to the studio.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *