Ikechukwu don finally agree to join the fitness gang!๐ช๐ฅ #realwarripikin #fitness #gym Share Share
Abeg oh as owner return Na 2 plate ๐ฝ๏ธ of food oh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
His ok jst like dat
Yes oga Ike, we love you and want to see six pak and reduced belly๐๐
๐๐๐๐
๐ ๐
Dog no want make dem leave am๐
Dog wan do fitness too๐๐
You almost hit your dog with the door
Beautiful
Well done sis ๐โ โค
My womanking please take it easy on our daddy oooo ๐๐
Please donโt kill daddy for us oooo
He no need fit farm
Daddy is handsome just the way he is
Thank you