Sabi Ride Picks Up Sk Comedy The Warri Man !! Episode 15

Check Also

How Real Warri Pikin MMM Changed This Woman’s Life.

Godbless Real WarriPikin for the positive impact on this woman

25 comments

  1. This is real comedy😂😂nigerians are so good

  2. why u dey sweat ,but AC dey on ooh 🤔 😅 😆 🤣 😂 😳 🤔

  3. sk just at perfect 👌
    and very serious on his job

  4. sabinus dy find trouble 😅

  5. So if you deyy drive with one hand the motor no deyy balance

  6. this combination mad but na 4k fuel dem dey sell since like that ? 😂😂

  7. Sk and Sabinus wan kill person😅😂

  8. Omo i don laugh taya🤣🤣🤣

  9. A nor de find friend 😇😂😂☀️

  10. Wilson Mark Jackson Jose Rodriguez Paul

  11. Omo I never saw the ending coming 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  12. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  13. This Warri guy finish work. He wan use laff kee person.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *