small explanation sabinus cannot grab #fyp #comedy #funny #comedycentral

Check Also

Them say RealWarriPikin dey apologise for jumping on Timaya

27 comments

  1. Oga sabinus don meet him match.
    Gather here if you watched more than twice.😂😂😂😂😂😂

  2. Brother ur Talent is Special…Ready o this year my company will give you an award of Excellence MR Paul.

  3. Which kind wahala be this, u don change the state of my head

  4. WHO Dey Baugh fowl 😂😂😂😂

  5. All dis dead no dey hear word, even in death Dem still dey collect deve 😂

  6. If this guy dey talk to you just dey say na trueeeeeeeeeeeeee. I even. See toooooooo go ahead I dey hear you.

  7. Accident rate this period 😅 he think say he dey talk to normal person 😂

  8. I no go pity or blame any of U, na d same hairstyle Una carry ☺️☺️

  9. Bro dey spill incoherence with confidence 😂😂😂😂😂

  10. The more you try to understand the more you mad the go 😂😂😂😂😂

  11. Sabi & Mr Paul = Earthquake & Tsunami

  12. nobody normal for dis country again ajeh

  13. This is the same response Tpain replied the journalist when asked about the state of insecurity 😂😂

  14. The more you try to understand the more you get mad 😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *