SMALL SMALL THIEVES – Danjuma | Lawyer Kunle | MannyMonie | Aremu | Lyte

small small thieves ??? what is Lawyer Kunle up to this time around lol, watch and share with friends and families

Check Also

Real Warri Pikin looks absolutely beautiful in her newly designed outfit.

35 comments

  1. ANY FINGER THAT LIKE , COMMENT AND SHARE THIS WILL NEVER EXPERIENCE SORROW ❤ Thanks to you guys for great support always ! On to the next one !

  2. Ogo latest ♥️ ❤️ 😍 ✨️ 💖 💕

  3. So lovely and touching 😂😂😂😂

  4. Mr danjuma no get joy, him just dey para😂😂😂

  5. Akin 😂😂😂😂 I don watch this thing like 4 times 😂😂😂😂😂… Akin na werey

  6. Acted so well.. u will think they are thieves

  7. Cause you dance kese I don come watch base on agreement 🦅❤️🤩

  8. Danjuma na real mad man 😂😂😂

  9. Danjuma get anger issue 😂😂

  10. I too like your content⏭️🔀
    You will never come down insha-Allah🛐🙏🏿

  11. God bless u bros Kunlex

  12. I’m come from mannymoney TikTok ❤

  13. Wetin man utd do una😂😂😂

  14. Manny money na retired singer he don move to begging on tiktok

  15. 😂😂😂😂😂 so na dream 😂😂😂😂

  16. If you aren’t watching lawyer kunle comedy you’re missing a lot

  17. i dey feel Danjuma ooo ))He wanted to be a pilot , Now he dey para ))

  18. I never killed person except 2 bororo i no kill person 😂😂😂

  19. Maradona wan wound me 😂😂

  20. Manny Monie mad boi
    You try ajeh

  21. 😂😂 help me sir please 🙏🙏🙏

  22. Kudos to manny money he really act well ❤❤😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *