The moment Carterefe ask Nasboi to give him #10million for giveaway 😂 #carterefe #nasboi #nigeria Share Share
D guy no disappoint atall, am expecting something much than what he said.
Craze de worry all of una
Lols
@carter efe,
Am ashamed of u.. crazy begger..
I thank God say @nasboi no disappointment me
😂😂
😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂
This guy no be only comedy o. This guy nor like wear clothe when e dey small. Na the over beat wey dem beat am make am use am do money for life.
Omo werey 😂😂😂 God go punish ur papa
Nas nor de ever disappoint 😂
Everybody nor be Davido
Very funny people's 😅😅
It's the reply for me 😂😂
No be nasboi o.
He say na God go punish your papa for Benin Edo state 😂😂😂😂😂
Sharp guy😂😂😂😂
😂😂😂😂
Them dey quickly help person with like 10m😂… i know say e dey sup amongst rich folk buh the way carter talk am like urgent 500k or 1m
no be only ten million. na ten billion.😅
Na you look down on we wey for run am for you 😉
😂😂😂😂😂😂
Person wey dey advice person on who to call or not to call nor fit provide 10m. Shame on u nasboi
Nice response
Cater Efe is not looking good at all
So Nasboi sef funny 😂
He no disappoint me
😂😂😂😂😂😂😂
Laughing 🤣🤣🤣
😅
😂😂😂😂😂
Him don dey think say 10million na 10naira😂😂😂😂….that "God go punish your papa" first of all do about 3 press up b4 e ready😂😂😂
Madness
😂😂😂 baba dea paro
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅❤
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂..
😂😂😂😂😂
Na Gods go punish ur papa😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
So now this guy don turn begging to talent or what?
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂