What kind of father is this

Check Also

Femi Adebayo, Taooma And Baba Kamo Lit Up Cute Abiola Comedy Night

37 comments

  1. And he was patiently waiting.

  2. The slap came from no where 😂😂

  3. God!!!!! Who are these men. Una wan kee person with laugh

  4. Which kind slap??? NEPA don take light for here 😂

  5. D way laisis son dey look e don collect d slap befo6

  6. He was not informed at all

  7. Ade done suppose they beat him papa

  8. Oh mine! That was a thunder strike 😂😂😂😂😂

  9. Shey u dey whine crazeclown 😅😅😅

  10. God save you say you guide Sha 😂😂😂… If too say the slap touch you 😂

  11. If you've used windows 98 you can relate

  12. That's good for you lasisi wetin concern you na your son I slap.

  13. From which vid is this short from

  14. You asked for it 😅😅

  15. That's for talking too much😂😂😂😂😂😂😂

  16. JESUS is did it for you all

  17. Mumu total stranger lol 😆😆😆

  18. Dem dey call that slap *land Rover 😂😂

  19. You suppose face am immediately you still dey talk haa. Now dem take you by surprise 😂

  20. And the slap goes Kpaaaaa!!!!😂😂😂😂😂😂 In his ears he was hearing shaka boom boom 😂😂😂

  21. 😂😂😂😂😂 the slap go kpai u ooo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *