Check Also
Warri Pikin | OLUEBUBE OBIO – Nigerian Movies 2026 Latest Full Movies
#nigerianmovies2026latestfullmovies A Nigerian Movie 2026 Latest Full Movies She met her father for the first …
#nigerianmovies2026latestfullmovies A Nigerian Movie 2026 Latest Full Movies She met her father for the first …
😂
😂😂😂😂😂chioma did put a little weight behind her back in a few things I wanted to do business moms class in the world and I have a lot more of a good experience with my family
Ma Taoo you too dey kpara na!😲
You Comot for there la😂😂
😂😂😂😂 reality
😂
😂
😂 laugh wan kill len
😂
Teni self don join Tao
Wetin b dis nau 😅😅😅😅
❤️
Tení don collect😂😂
Teni chop laslas 😂😂😂😂😂
I don laugh out beans wey I chop this morning 😂😂😂beans don come out for my nose…. (carry am, carry your brother, carry your brother, carry your brother)😂😂😂
Chai iya Tao!
A typical African mother❤❤❤
If you can like this 💯 times please do 😊
Even NHa her own sound pass 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
❤️😂
😅😅😅😂😂😂😂😅😅😅
I sure say na Benin woman get that voice over 😂😂😂😅😅
I no like Teni and as I see the notification say she too don start to collect, I rush leave wetin I dey do to watch her receive it to my satisfaction only to be disappointed that she only got away with baby s1ap and the innocent still got s1apped.
I don't like it o. Please, bea't Teni for me so that I can rest o.
😂😂😂
So when baby wants get slap… mini slap
Maxi goes straight to Tao…
Just let's agree Tao is the target for slap
Omo I'm sorry for you Tao 😂😂😂😂
😂😂😂
na waooo….. African mother…….. firstborn lo gbe😭😭😭😭
So you fit slap Teni like this 🤷🤔🤣🤣🤣🤣🤣
But wetin Tao do nau😢😅
If teni doesn't take slap one day,u will not rest 😂😂😂
If there's a way I can like this a thousand times, nice one Tao…
😂
That is true oooo😁😁😁😁
Nawao🤣🤣🤣🤣🤣
the day your hands go enter coma minus 1
Upon say I happy say Teni don finally collect innocent Tao still chop inside
E shock me oo
E shock am😂😂
😂😂😂
But Tao slap still pass teni own, innocent Tao for that matter 😢
But it's good to see teni on the collecting end😂😂
Teni also don receive 🫣🤭🤭
😂😂😂