TEACH ME YAHOO OR I REPORT TO EFCC – Lawyer Kunle | Seun Pizzle

Check Also

Real warri Pikin and Timaya act on stage vs Netizens on social media

32 comments

  1. New Wednesday video ,, thanks for watching, don’t forget to share or comment and like too ❤

  2. Seun pizzle I won learn yahoo too 😂😂😅

  3. Me too wan learn Bitcoin

  4. Lawyer kunle no go kill me🤣🤣🤣🤣🤣

  5. Seun p😂😂🎉🎉🎉

  6. He just pass out from efcc 😮shey nah secondary school 😂

  7. 😂😂smalll thing he go vex

  8. Wahala 😂😂😂😂❤❤

  9. Aje sheun pizzle resemble dj spinal with that cap

  10. The amount of times i paused just to laugh😂😂😂

  11. Give us another combo of you and pizzle😂😂 again , una dey mad😂😂

  12. Iyana ilogbo portable 😂😂

  13. Why you go bring effcc con person house😂😂 this biola na fool 😂😂

  14. Lawyer Kunle Apayan 😂😂😂😂

  15. he don gooo 😂😂😂😂

  16. I like as he disappear 😂😂
    Shebi na u wan learn yahoo😂😂😂😂😂

  17. I'm start yahoo 👀👀👀👀

  18. My mum go like meet you one day o

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *